Want to create an interactive transcript for this episode?
Podcast: SIR LENZO'S MEMOIRS
Episode: SUFFER AND THE NIJA YOUTH
Description: The elections don come don go, but dis suffer stories sti remains. So on this episode, I have decided we jur jur dis suffer mata once and for all. Suffering dey wia suffering dey and na d abroad I know say Dem dey suffer pass, na Y all our yeyebrities sti dey Nija, dey enjoy our suffer, as Dem know how mush electricity b for dia, how mush, house rent b for dia and oh, how mush good food b for dia not to Tok of winter cold and other things. Well listen and make up ur mind, na enjoyment...