Want to create an interactive transcript for this episode?
Podcast: SIR LENZO'S MEMOIRS
Episode: FREEDOM IS NOT ABSOLUTE: NIGERIAN PRESS
Description: Nigerian Coperate news company of evil has started selling market again!!!!!!!! A kidnap victim wey b herbalist don pay heavyπ€£ππ€£π eim nor escape to save othersππ€£ππ but na money eim pay despite d legbere gOD eim dey serve!!!! Na market dem dey sell, dem don run am b4!!!! When my pops Former president Buhari enta, dem start to dey sell kidnapping, say na Fulani dem, police con dey catch different tribes, some na even self kidnap!!!! We need stop unsubstantiated news by the media in all formsβ
οΈβ
οΈβ
οΈβ
οΈ Pls help me spread this podcast, with whateva ur tots on the issue is. NIGERIA BELONGS TO US ALL β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬...