Want to create an interactive transcript for this episode?
Podcast: SIR LENZO'S MEMOIRS
Episode: SIR LENZO: EMILOKANβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π³π¬π³π¬π³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘
Description: MTN say nor b me get my sim card i buy 20yrs ago, wey my NIN dey attached, I con go GT bank, say make i deactivate my line, fill forms, verify myself, spend 1 hr standing in their banking hall at ado road branch!!!!! spend another 1 hr waiting for all their paper work, i was forced to sign an indemnity form, just to deactivate my line. After all said and doneππ€£ππ€£ na from behind wia i start i go land, dey my dey, dem dey defraud d small shange wey dey accountπ€£ππ€£π€£ with the number wey nor suppose b my own and the number wey s...