Want to create an interactive transcript for this episode?
Podcast: SIR LENZO'S MEMOIRS
Episode: 1000 American spartans in the region❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡
Description: As we nor get sense lai dat for Nija and the rest of Africa, according to CNN dat is🤣😂🤣😂 na the 1000 American Spartans dey provide security for the over 200 million we be for the region😂🤣😂🤣 Dem agent, Chiamanda don con suppervise the PEPT judgment as we dey lai dis🤣😂🤣😂 Atiku and Peter Obi dey do show of force wt dem appearances, as the presence of agent Chiamanda don gee Atiku liva😂🤣😂😂 dem faces dey scare d judiciary presently😂🤣😂🤣 the only confusion na who b Oga of IPOB, even punch and vanguard nor know the answer🤣😂🤣🤣 Ohaneze dey confuse🤣😂🤣😂 na y dem sti dey sit for house😂🤣 The super falcons, bayana bayana and the atlas lionesses...